Lyrics | Olamide Ft. Asake – New Religion – Lyrics

olamide new religion ft asake

Check out the lyrics to Olamide’s song, New Religion”. You can play the song below while you sing along with the lyrics. You can also download the song if you haven’t downloaded the song yet.

[audio_meta name=”New Religion” artiste=”Olamide Ft. Asake”]

[downbtn url=” https://24magix.com/wp-content/uploads/2023/06/Olamide-Ft.-Asake-New-Religion-24magix.com_.mp3″]

 

[INTRO]

Tune in to the king of sounds and blues

 

[CHORUS: ASAKE]

Olomi wombe o

Ko de ye koma lobeyen

Lifestyle Agba baller

R.I.P to Pele

Dribble like Maradona

Baby malosonta

Nobody to ta

Lagos to Minnesota

No cap

Nobody wey dey hotter

I no fit

No fit do mediocre

 

[POST-CHORUS]

O ri Balenciaga

I got moves like jaga

I know jago I know jaga

No dey follow me de taka

New religion eckankar

Premium be the swaga

No send no baga

Nfana ibaga

It be like say dem dey gather oh

For my matter oh

I get the magic

Abracadabra oh

 

[VERSE 1: OLAMIDE]

Wo Black face lo ko hard life, I just dey chop life

No stressing living soft life

I don’t know how I survive this tour life

Girls wey want get my baby reach 4/5

Every word wey de come out of my mouth

I dey monetize am baba I no get energy

And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo

Mio shakomo remedy

Cash money cash Mullah

Cash in cash out baby why should I

Catch feelings more than a flight baby cancel am

E dey pain me like blackface n tribunal

Wo! I too soft like puff puff

And my bank alert bad, u go mad u go off

Guy u better wear glove

Before you touch am

E dey hot e dey smoke e dey burn

 

[CHORUS: ASAKE]

Olomi wombe oh

Ko de ye koma lobeyen

Lifestyle Agba baller

R.I.P to Pele

Dribble like Maradona

Baby malosonta

Nobody to ta

Lagos to Minnesota

No cap

Nobody weh de hotter

I no fit

No fit do mediocre

 

[POST-CHORUS: ASAKE]

O ri Balenciaga

I got moves like jaga

I know jago I know jaga

No de follow me de taka

New religion eckankar

Premium be d swaga

No send no baga

Nfana ibaga

It be like say dem dey gather oh

For my matter oh

I get the magic

Abracadabra oh

 

[VERSE 2: OLAMIDE]

Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe

I no get strength to be fair

No intruding my private affair

Be you family or my friend

Oya pause shoti gbo scores

Nig*a of course why you come dey pompous

Flow so delirious stupendous

And the oops they envious

They can’t be us

I accept say I change me I no b same guy

I dey push P everyday I be game guy

Only dead fish goes with d flow dead guy

No de whine me I no de joke omo take time

Travel all around the globe – obo do Oyinbo

We dey take pictures, we de strike we dey pose

My g my shit really fly too dope

And the girls sniffing on my body like dem dey do coke